Shaki
Definition:
A part of a cow\'s intestine. Used for making pepper soup.
Example:
(At the market) Aboki, abeg how much u go sell the shaki naw? E don tey wey i dey stand for yur shade. Abi you no wan sell for me?
OR
(At a restaurant) Madam, serve us 3 plates of pepper soup. Abeg let the shaki plenty put o!
SPREAD THE WORD TWEET FACEBOOK EMBED
Synonyms: